This na platform wey go change how we take they think as Nigerians so we go know wetin we get to use am well well for our own good. We go invite people who go talk true for Naija matter then give us solution wey no add government join. Na pidgin we go dey yan.
This is a poem in pidgin English that addresses the good side and the woes of living in Nigerian with deep consideration of Lagos.
This episode na reviews for the movie ARBITRATION and for nollywood with examples wey I fit use as lessons.
Rumour wey we dey hear wey truth dey inside. Make we dey careful like fowl wey raise leg when e enter new place o.
This episode we go dey talk about how we take see certain things for Naija but with sense.