This is about PIDGIN English, learn it, use and remember the old good days. It is all about Proverbs, Phrases and words
Read your love messages and celebrate celebrants for the week.
Thanking God for the past week and pray for a better new week
Pidgin program where we read proverb and translate them.
Program where God is praised in a groovy way
This na program where we dey read proverbs for pidgin English.
It's a program where we thank God for the last week and pray for new week.
This na love program where we dey read message wey people send
Na program where we go dey yarn pidgin words them with their meanings.
This na program where we go dey read pidgin proverbs
This na program wey we dey thank God for the last week and pray for the new week
Program where we dey talk about pidgin proverbs them.
Na program wey we dey use take thank God for the last week and pray for the new week plus play groovy songs.
This na program wey we dey talk about how love dey do People.
This na pidgin program where we dey yarn some pidgin words them and their meanings.
This na pidgin program where we dey yarn about proverbs for pidgin English
This na program wey we dey take talk about wetin Baba God get for us and to take thank AM for the past week.
This na where we dey read lo e messages wey people send for pidgin language.
This na Pidgin program where we they talk about pidgin words and their meanings them
This na Pidgin program where we dey talk pidgin proverbs dem and their meaning.
This na Groovy Sunday where we dey thank Baba God for the last week and beg am for the new week wetin we want make him do. With ogbonge songs to make us groove and dance.
This na pidgin program where we dey read love messages for Pidgin.
Pidgin Yarn na where we go dey learn some kind Pidgin yarns or words dem.
Thank God no matter what matters.....pray yourself out of any unpleasant situation and you will rejoice at the end.