On Top D Tori podcast, na podcast wey go dey yarn orisirisi matter wey dey happen for we society. Na on top this podcast wey be say, we go dey chook mouth for the ogbonge issue and matter for we society... Make una dey join me every Sunday by 5:30pm. Inc
Na ontop this Tori we dey yarn whether Age matter for relationship abi e no matter. For contributions and comments make una follow me for my IG: @ontop.d.toripodcast or my email wey be: adamaramma0@gmail.com --- Send in a voice message: https://anchor.fm/adamaramma/message
On top this Tori, we go dey shine Torchlight on the issue of gambling, people wey dey Gamble and how e don affect dem. Abeg make una follow me on IG @ontop.d.toripodcast Email: adamaramma0@gmail.com incase if una wan chook mouth, comment or contribute on top this Tori
This episode na to cajole people wey dey reluctant about this election, make Dem get their permanent voters card and vote for the right next president of Nigeria so that we go get a better Nigeria!!!.
For on top this Tori we yarn about whether this ASUU STRIKE don affect Nigerian students negatively or positively. For contributions and comments, Abeg make una follow my IG page: @ontop.d.toripodcast or email me: @adamaramma0@gmail.com --- Send in a voice message: https://anchor.fm/adamaramma/message
This Tori na about wetin women suppose do if Dem dey abusive marriages or if their hubby dey hit dem like say Dem be punching back!
This episode dey yarn about cross dressing for naija and whether cross dressing don do more harm than good for we society
U be lady and your boyfriend or your husband no dey open up to u???
This episode dey yarn about whether parents suppose encourage Yahoo or not based on Nigerian economy.
This episode dey yarn about the orisirisi wahala wey dey shele for inside public transport --- Send in a voice message: https://anchor.fm/adamaramma/message
On top this Tori, " Boarding school na still d best option"? Dey yarn about if e still make sense make parents dey carry their pikin drop for boarding school base on the orisirisi things wey dey shele on top boarding schools.. --- Send in a voice message: https://anchor.fm/adamaramma/message
Na on top this Tory we take yarn the reason why be say couple wey go school, their marriage no dey last but na couple wey no go school marriage dey last. --- Send in a voice message: https://anchor.fm/adamaramma/message
Na On Top this Tori we be say we go take know if school na scam or not.
Una dey look for where una go dey get tori? Abi Tory wey go dey Totoro una for body?