Correct FM team in Lagos, Kano, Enugu, Kano, Kaduna, Ibadan (and still expanding) bring you insightful, educative and exclusive audio content all in pidgin. Listen. Subscribe. Share.
Hear all di latest tins wey dey happen ontop politics and entertainment for awa country Nigeria and obodo oyinbo.
Na here you go hear all di latest tori wey dey happen ontop politics, entertainment for our country Nigeria and Obodo oyinbo.
Hear all di tori wey dey happen for awa country Nigeria and Obodo Oyinbo ontop Sport, entertainment and politics.
Hear all di latest thing wey dey happen for awa country nigeria and obodo oyinbo ontop sport, politics and entertainment.
Hear di latest tori ontop wetin dey happen in awa country Nigeria and obodo oyinbo.
Hear di latest tori wey dey happen currently for awa country nigeria and obodo oyinbo.
Hear all di thot ori wey dey happen for awa country Nigeria and obodo oyinbo.
Hear all di tori wey dey happen for awa country Nigeria and Obodo Oyinbo.
Hear all di tori wey dey happen for our country Nigeria and Obodo Oyinbo ontop sport, politics and entertainment.
hear all di latest tori wey dey happen for awa country Nigeria and obodo oyinbo.
Hear all di tori wey dey happen for awa country Nigeria and Obodo Oyinbo.
Hear all di tori wey dey happen for awa country nigeria and obodo oyinbo
Hear di latest tori wey dey happen inside awa country nigeria and Obodo Oyinbo.
Listen to all di tori wey dey happen for awa country Nigeria and obodo oyinbo.
Listen to all the tori wey dey happen for awa country Nigeria and obodo oyinbo.
hear di latest tori wey dey happen ontop correct fm. All di matter for Nigeria and obodo oyinbo.
Hear all di tori wey dey happen for awa country nigeria and obodo oyinbo.
Hear all di latest tori wey dey happen for awa countri Nigeria and obodo oyinbo.
Hear di tori wey dey happen inside awa country Nigeria ontop politics and every oda tori even for obodo oyinbo.
Hear di latest tin wey dey happen for awa country Nigeria and Obodo Oyinbo.
Listen to all di tori wey dey hapen for awa country Nigeria and Obodo Oyinbo.
Hear di latest tori wey dey happen inside awa country Nigeria and obodo Oyinbo
Hear di latest tori wey dey happen for di country nigeria and obodo oyinbo.
Chairman of the Nigeria Governors' Forum (NGF) and Ekiti Gov. Dr Kayode Fayemi, talk sey about 80 million doses of COVID-19 vaccines go soon dey available for the country, to immunize 40 percent of the country this year. He say this na part of measures wey dem put in place to reduce the spread of the deadly virus this year, he say den dey expect another batch of 60 million to arrive for 2022.
Hear di latest news wey dey happen for the country and obodo oyinbo ontop correct fm.
Lagos State Governor, Babjide Sanwo-Olu don make am force make pipol for the state to wear face masks or face six months jail term. Sanwo-Olu announce the approval of N200 million to support COVID-19 patient management and treatment efforts of two Federal Government Treatment Centres for the state. State Government say DeM dey disappointed sey lagosian no obey guidelines and protocols wey dey to reduce the spread of the infection.
Listen to di news wey dey happen for awa country Nigeria ontop poilictics and sport and everitin wey dey happen for obodo oyinbo
all di latest tin wey dey happen for inside awa country Nigeria and obodo oyinbo.
Nigeria Union of Teachers say dem dey concern about the rising coronavirus cases, plus sey dem go do meeting on Thursday to talk the pandemic and compliance with COVID-19 protocols for schools inside the country. Secretary-General of the NUT, Mike Ene, talk this one, as primary and secondary schools for many states reopen with semi obedience to COVID-19 safety rules.
FOUR riot policemen don die after about 100 bandits attack them for Birnin-Gwari Funtua highway. The operatives dey attached to Police Mobile Force 9 Squadron, Kano, fight the attacks con wound the criminals. According to statement from the Force talk talk person, CP Frank Mba, one officer dey missi from the personnel wey dey attached to Operation Puff Adder.
National Identity Management Commission (NIMC) don insist sey e dey compulsory for Nigerians to visit the enrolment centres to complete them National Identification Number registration. Dem sey e dey important make people no dey carried away with the NIN wey dem get thru Bank Verification Number (BVN) record wey join with them National Identity Database. the agency tell pipol wey get den NIN through such a process to visit them enrolment centres to validate them number.
Lagos State Police Command say dem arrest atleast 43 persons have been arrested cos dem violate COVID-19 protocols for the state. The state Police Public Relations Officer, CSP Muyiwa Adejobi, say them arrest the violators for Eclipse Night Club for Victoria Island on Sunday. He say dem transfer the violators to the Task Force on Environmental Sanitation and Special Offences (Enforcement Unit) for prosecution on the orders of the state Commissioner of Police, Hakeem Odumosu.
Academic Staff Union of Universities say after den look the COVID-19 protocols for the universities them see sey the institutions no ready for safe reopening. The union talk this one based on the directive of the National Universities Commission sey universities fit resume on January 18, but must obey COVID-19 protocols for hostels and lecture halls. ASUU say although dem members dey ready to start work, government neva put measures in place for safe reopening of the schools.
dey informate untop di matta wey dey happen for awa country nigeria and latest news for obodo oyinbo.
Federal Government go need about N2.44tn for the vaccination of 164.8 million Nigerians, wey no fit get access to free vaccines wey the country dey expect from the international community. Coronavirus vaccines dey available for world like the ones Pfizer, Johnson & Johnson, Oxford and Novavax.
Hear all di tori wey dey happen for awa country Nigeria and obodo oyinbo.
Lagos State Government don order all public and private schools for the state to reopen for the second term 2020/21 academic session from Monday, 18th of January, 2021. Na Commissioner for Education, Mrs Folasade Adefisayo talk this one She say this one dey in line with the Federal Government's directive plus the second wave of COVID-19 Pandemic. Adefisayo tell all schools sey make dem make efforts to comply with all the outline Covid-19 requirements for resumption schools.
Hear all di tori wey dey happen for awa country Nigeria ontop politics and everi oda matter. No miss the Obodo Oyinbo news too. everything dey ontop correctfm.
hear all di tori wey dey happen for inside awa country and obodo oyinbo ontop news sharp sharp.
hear di latest ontop correct fm. tins wey dey happen for awa contri and obodo oyinbo
Poland and Bayern Munich striker Robert Lewandowski don get crown as 2020 Best FIFA Men's Player of the Year. Lewandowski beat off competition from Lionel Messi and Cristiano Ronaldo to land the award. Lewandowski don be the favourite for the Ballon d'Or, bet France Football decide say dem no go assign am for 2020.
Federal Road Safety Corps (FRSC) Management say effective 21 December 2020 pipol go use the National Identification Number (NIN) to process of driver's license, This one dey happen after Federal Government's directive for the harmonisation of citizens' data by relevant agencies, dem explain sey “all driver's licence applicants go present them National Identification Number before then attend to dem
Head of the UN children's agency, UNICEF, say teachers gats dey among the pipol wey dem give priority access to the COVID-19 vaccines. She Say Covid-19 pandemic don cus havoc for children's education. Henrietta Fore say to Vaccinate teachers na critical step to put things back on track.
Nigeria's former Minister of Finance, Dr Ngozi Okonjo-Iweala, don assure Nigeria and other African countries sey dem go fit access to COVID-19 vaccines from the end of January through the first quarter of 2021. She talk this one for inside close door meet wey she get with Minister of Foreign Affairs, Geoffrey Onyeama for Abuja. She say international initiative dey work with World Health Organization, the Coalition for Epidemic Preparedness Innovations (CEPI), GAVI and the international community, to make sure sey the vaccines reach developing and poorer countries, cheap and fast.
Chairmo of Nigeria Governors Forum, Kayode Fayemi, say Boko Haram people wey escape from North-East part of the country dey enter other parts of Nigeria as bandits and kidnappers. Oga Fayemi yarn dis one ontop interview for TV as e call for correct approach to take end the wahala. E say even if na to declare state of emergency, say e no get opinion ontop am as dem never discuss matter of state of emergency for the Governors' Forum.
Management of Arik air don sack 300 staff wey dey work with de. Na today dem yard dis one for one statement. Arik air blame the sack to wetin dem see from the covid19 pandemic. The company explain say dem go give the people wey dem sack … package with help of aviation unions dem.
Listen to di tori wey dey shele for awa contri nigeria and obodo oyinbo.
Lagos State Judicial Panel on Restitution for Victims of SARS Related Abuses don dismiss petition wey wan force N300 million court judgment against the Special Anti-Robbery Squad (SARS). Justice Rilwan Aikawa of Federal High Court been award the compensation against the police for the death of one Jimoh Kehinde in 2018. Two years after the judge award d penalty, one Paschal Bonu carry the case before the judicial panel as the third petition.
President Muhammadu Buhari din give military march order to fight the insurgents. He talk this one Two days after Boko Haram terrorists kill 43 farmers for Zabarmari area of Borno State. He say the marching order no be one-off, but continuous basis, until dem root out the terrorists.
All di tori wey dey happen for awa country and obodo oyinbo.
Defence Headquarters, say United Nations report sey na 110 pipol na him Boko Haram kill on Saturday for Jere Local Government Area of Borno State no correct. Coordinator, Defence Media Operations, Maj. Gen. John Enenche, say na, 43 dead body dem recover from Zabarmari area of the northeast state.