How Una See Am?

Follow How Una See Am?
Share on
Copy link to clipboard

Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers, Femi and Maazi.

Femi and Maazi


    • May 23, 2025 LATEST EPISODE
    • every other week NEW EPISODES
    • 38m AVG DURATION
    • 119 EPISODES


    Search for episodes from How Una See Am? with a specific topic:

    Latest episodes from How Una See Am?

    S6 E5: Emotional Quotient

    Play Episode Listen Later May 23, 2025 32:50


    Send us a text#SabiNation, today we talk about pipo we all of us grow for age but many nor grow or mature for dia emotions and behaviour ...  #howunaseeampodcast   #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2025 Mix 

    S6 E4: Borrow Borrow

    Play Episode Listen Later May 2, 2025 50:16


    Send us a text#SabiNation, today we talk about loans and how e don easy for pipo to borrow money and the kin things the loan companies dey do wen dem wan collect dia money back...  #howunaseeampodcast   #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2025 Mix 

    S6 E3: Dis Autism - How we suppose see am?

    Play Episode Listen Later Apr 25, 2025 38:08


    Send us a text#SabiNation, as April na Autism Awareness Month, we sey make we put mouth for the matter based on street and also, we wan encourage everybodi to learn more about Autism, make we all fit support these vulnerable pipo for our society... #howunaseeampodcast   #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2025 Mix 

    S6 E2: ehM ehM ehM

    Play Episode Listen Later Apr 18, 2025 34:42


    Send us a text#SabiNation, today, we talk about dis financial magomago wey dem dey call ponzi scheme, as di internet dey hot with pipo we carry money put for CBEX...   #howunaseeampodcast   #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2025 Mix 

    S6 E1: Betting

    Play Episode Listen Later Apr 4, 2025 46:40


    Send us a text #SabiNation, welcome to season 6 of una ogbonge tok tok show, how una see am podcast, today we torchlight di matter of betting and di danger wey e pose to our young ones...   #howunaseeampodcast   #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2025 Mix 

    S5 E10: Wetin be your 'ship?

    Play Episode Listen Later Apr 3, 2025 53:35


    Send us a text#SabiNation, today we ask one big question, "wetin be ur 'ship?" which one yu dey for inside? na companionship? situationship? friendship? abi partnership? For real, wetin be ur 'ship?...   #howunaseeampodcast   #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 Mix

    S5 E9: Our Phone, Our Life

    Play Episode Listen Later Apr 3, 2025 59:46


    Send us a text#SabiNation, una don take one minute to access how strongly we dey depend on our ina phone? Well situations don make me and Maazi access how much we depend on our phones and na di matter we discuss today...   #howunaseeampodcast   #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 Mix

    S5 E8: Teachability

    Play Episode Listen Later Oct 3, 2024 46:38


    #SabiNation, today, we talk about one of the key ingredients to personal growth wey fit  change every aspect of our lives....   #howunaseeampodcast   #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 Mix

    S5 E7: Na health and safety negligence!

    Play Episode Listen Later Oct 3, 2024 43:17


    #SabiNation, today, we torchlight di boat accident wey claim di life of one Nollywood actor and discuss di issues wey surround di accident....   #howunaseeampodcast   #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 Mix

    S5 E6: Be Vulnerable

    Play Episode Listen Later Apr 5, 2024 38:38


    #SabiNation, today, we ask one simple question; You dey share your real self with others? We discuss wetin e mean to dey vulnerable, the positive and negative impact and how we fit dey intentional about how we express oursef to others.  #howunaseeampodcast   #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 Mix

    S5 E5: Deplorables, Flying Monkeys, Onlookers

    Play Episode Listen Later Mar 28, 2024 40:54


    #SabiNation, today, we talk about Deplorables, Flying Monkeys and Onlookers, we con ask the question, "Which kin citizen yu be?"... Yu wan know wetin all dis big grammar mean? Oya, press play!!! ▶️

    S5 E4: Wetin be your Routine?

    Play Episode Listen Later Mar 22, 2024 42:16


    #SabiNation, today, we talk about those small small things wey we suppose dey do everyday to help us build the correct behaviour to achieve our goals.  #howunaseeampodcast   #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 Mix

    S5 E3: How yu see MUSIC?

    Play Episode Listen Later Feb 17, 2024 53:49


    #SabiNation, today, we talk about MUSIC, how we dey connect with music, how e take shape our emotions over di years, how music dey shape society and we finally put di argument about Grammys to rest with the help of DJA.

    S5 E2: Yu be Hoarder?

    Play Episode Listen Later Feb 3, 2024 43:06


    #SabiNation, today, we touchlight dis matter of keeping thinz wey we no really need or wey we no dey use again until di whole house go con be lik refuse dump

    S5 E1: Dem Scam us?

    Play Episode Listen Later Jan 26, 2024 36:58


    #SabiNation, Happy New Year!!!... on #HUSAPodcast today, we reason some things wey we don take as normal but wen we look deeper, e wan com be lik sey na scam dem scam us.

    S4 E21: Season Finale | Celebrities wey we no dey celebrate

    Play Episode Listen Later Dec 29, 2023 42:33


    #SabiNation, on dis last episode for season 4, we wan thank una for all the comments, likes and shares wey una use take support us all thru di season.... we truly appreciate. We wish una a prosperous 2024 in advance

    S4 E20: Leave the World behind

    Play Episode Listen Later Dec 22, 2023 53:58


    #SabiNation, we watch the Netflix movie "Leave the world behind" bring out 5 things wey we learn but we no spoil the film so una go still fit watch and tell us wetin una learn too... #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 MixNa Money - Davido

    S4 E19: Why e dey pain dem?

    Play Episode Listen Later Dec 8, 2023 57:25


    #SabiNation, today we talk about some African countries wey no like us and why! We also try reason wetin dey pepper dem for body

    S4 E18: Tutoring

    Play Episode Listen Later Dec 1, 2023 49:37


    #SabiNation, today we sitdown with Yinka Isikalu, di ogbonge educator wey her work na to make sure sey all children around di world know book and get sense... She tell us how she dey do and how all di learners with dia mama and papa dey benefit from her tutoring services  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaazi #BloomingKidsHouseGuest Host: Yinka Isikalu, Blooming Kids HouseTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 MixEko dara pupo - Princess Bunmi Olajubu

    S4 E17: Cancel Culture

    Play Episode Listen Later Nov 24, 2023 52:47


    #SabiNation, Cancel Culture na somethin wey dey buzz upandan for social media so today we sey make we torchlight di mata and shine more light to di whole conversation #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2023 Mix

    S4 E16: Orobo

    Play Episode Listen Later Nov 17, 2023 61:31


    #SabiNation, today we talk about weight gain, weight loss and everything between with our special guest Dr. Funmi Ojo #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat Asake Mix

    S4 E15: Confirmation Bias

    Play Episode Listen Later Nov 10, 2023 49:25


    #SabiNation, one of the reasons why e simple talk dey easily turn to quarrel dis days na becos many of us don get Confirmation Bias and na dis mata we talk about today ...  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat MixReligion na Politics - Majek Fashek

    S4 E14: Happiness

    Play Episode Listen Later Nov 3, 2023 49:54


    #SabiNation, today we talk about HAPPINESS. Wetin dey make pipo happy and wetin dey make some pipo no dey eva happy? How we fit take arrange oursef to live happy life?...  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat MixPhoto by Lay Low from Pexels

    S4 E13: Entitlement

    Play Episode Listen Later Sep 15, 2023 56:35


    #SabiNation, today we talk about ENTITLEMENT. Why pipo dey get dat entitlement feeling, the negative ways wey entitlement dey impact our lives and relationship and wetin be the things we fit do to avoid being entitled.... Di mata plenty small... Lol  ....   #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat Mix

    S4 E12: Stigma

    Play Episode Listen Later Sep 2, 2023 56:31


    #SabiNation, today we talk about STIGMA - how e take dey affect the society, areas wey e sitdown gidigba and how we fit take tackle di matter in order create a more compassionate society for all of us  ....   #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAsake Mix

    S4 E11: Tuff Convo

    Play Episode Listen Later Aug 18, 2023 57:24


    #SabiNation, one constant thing for life na sey weda we like or not, we must talk to people...e fit be family, friends, our partner or children... sometimes di convo dey tuff as we fit no agree with each oda opinion, so today we discuss how we fit take get dis kin tuff convo without sey we tear shirt....   #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAsake Mix

    S4 E10: Red Flags

    Play Episode Listen Later Aug 11, 2023 48:32


    #SabiNation, we don come again o, dis time we sey make we raise all dos red flags wey una dey ignore... #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

    S4 E9: Investigative Journalism with David Hundeyin

    Play Episode Listen Later Jul 21, 2023 82:46


    #SabiNation, today we siddown with one of the toppest journalist for Africa to discuss him works and investigative journalism for dis age of strongmen politicians and fake news...  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziGuest Host: David HundeyinYouTube  |  Twitter |  LinkInTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

    S4 E8: Who dey Smeh?

    Play Episode Listen Later May 12, 2023 57:40


    #SabiNation, today, we torchlight di mata of body odor.... we discuss wetin dey cause am, how e dey affect dos of us wey just dey street dey mind our business, and how pipo wey dey carry dis body odor upandan go take prevent and manage am.To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

    S4 E7: Sweet Poison

    Play Episode Listen Later Apr 28, 2023 80:01


    #SabiNation, today, we torchlight di many many danger wey hide inside sugar, dis sweet substance wey don take style creep enta all our diets. We discuss how e take dey affect our health, how di sugar industry dey  promote consumption, and we share some tips on how we fit reduce our sugar intake make we for fit dey live longer and healthier life.To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

    S4 E6: Securing a Friendly and Protective Environment for Children

    Play Episode Listen Later Apr 1, 2023 68:21


    #SabiNation, this month, we don focus all our talk on "The Child", we don talk about child abuse and child development; so on our Live Podcast, we wan discuss how to create ogbonge environment wey go protect our children and also dey friendly for dem to enjoy. Guest Host: Taiwo AkinlamiTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

    S4 E5: Child Development

    Play Episode Listen Later Mar 24, 2023 52:10


    #SabiNation, to continue our discussion on The Child this month, today we talk about pikin development for young age; why e dey important and how parents fit gather put hand for dia pikin development, academically, mentally, emotionally, socially...infact, everythingcally

    S4 E4: Child Abuse

    Play Episode Listen Later Mar 10, 2023 61:02


    #SabiNation, this month of March, we wan talk about children and everthing wey concern dem... dis go be series of 3 episode and for di first episode we tak about child abuse.  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

    S4 E3: Our Education

    Play Episode Listen Later Feb 17, 2023 57:15


    #SabiNation, as election dey come so, inside all the scarcity of cash and fuel... we sey make we remind oursef sey good education sef scarce, na why today we discuss di state of education for our country and wetin to expect from the incoming administration.   #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziGuest:Maureen AwulonuhFounder, Tchinasah |  +234 806 068 8856  |   info@tchinasah.comTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production**Photo by Emmanuel Ikwuegbu

    S4 E2: Poly wetin?

    Play Episode Listen Later Feb 10, 2023 44:05


    #SabiNation, wen we dey grow up, dem teach us wetin monogamy mean, and the only poly wey we know na polygamy and polyandry... but as things con be for our society today, poly don plenty, and na di mata we talk about today. #HOwUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat Mix

    S4 E1: Maazi go villa

    Play Episode Listen Later Feb 3, 2023 47:41


    #SabiNation, we don come back for season 4 of una ogbonge podcast #HowUnaSeeAmPodcast with  #FemiAndMaazi.  Today we talk about maazi trip to naija, wetin he dey find upandan and wetin he see wen he dey motherland.To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

    S3 E34: Season Finale

    Play Episode Listen Later Dec 16, 2022 20:00


    #SabiNation, we use today episode thank ALL of una, our listeners, guests, supporters, promoters and co-hosts... dis na our final episode for season 3 and for the year 2022... We go return for 2nd week of January 2023, bigger and better... till then, make una stay safe, ONE LOVE!!   #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    S3 E33: Jand2Gidi

    Play Episode Listen Later Dec 2, 2022 36:53


    #SabiNation, today we talk to Ujama Apkata and Kikelomo Fola-Ogunniya, wey be di Co-founders of Jand2Gidi. 2 women wey com togeda to solve di problem of carrying thinz upandan, for both local and international customers.   #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziGuests:Ujama Apkata and Kikelomo Fola-OgunniyaCo-founders, Jand2GidiTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAsa MixSoweto - Victony Ft.Tempoe

    S3 E32: Friendship

    Play Episode Listen Later Nov 25, 2022 59:47


    #SabiNation, today we talk about friendship. Who be your friends? You be good friend? Friends don do you strong thing before?... na all dis things we break down for dis episode

    S3 E31: Leadership and Followership

    Play Episode Listen Later Nov 18, 2022 71:41


    #SabiNation, today we look the mata of leadership. We invite our friend wey be leadership expert make he com hepp us torchlight di mata intoto

    S3 E30: 10 Iconic African Songs

    Play Episode Listen Later Nov 11, 2022 63:18


    #SabiNation, today we count 10 African songs wey we love, from wen we dey wear paent play for street

    S3 E29: Dis Flood

    Play Episode Listen Later Nov 4, 2022 41:45


    #SabiNation, over 10 states for Naija get serious flood problem but our gofment dey do lik sey na one bucket of water pour for ground. Today we look how dis mata go affect dis coming festive period ...  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

    S3 E28: No Politics?

    Play Episode Listen Later Oct 28, 2022 48:26


    #SabiNation, today we talk about how we no dey pay attention to politics, both local and national and how dat simple mistake don affect our communities and di entire country and even di continent of Africa ...  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

    S3 E27: Resonant Voices | Consider others

    Play Episode Listen Later Oct 21, 2022 50:06


    #SabiNation, today we discuss one very simple value wey many of us don fry chop and na di lack of dis value so, make our society jaga jaga as wey dey see am today...  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziFeature;Resonant Voices -  S1 E1: Busting the Leadership MythTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

    S3 E26: Help Me Waka

    Play Episode Listen Later Oct 14, 2022 48:13


    #SabiNation, today we invite di founders of one ogbonge service for naija come our studio.... dem call di service "Help me waka" but we call dem International Houseboys

    S3 E25 - As di mata be - break over

    Play Episode Listen Later Oct 7, 2022 43:10


    #SabiNation, we don come back from our September break so we sey make we look thins wey happen wen we dey rest and thins wey we go discuss before di end of di year #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionVictor Uwaifo, Victor Olaiya

    S3 E24: Sabi Nation respond to Overchurching

    Play Episode Listen Later Sep 2, 2022 33:30


    #SabiNation, una respond to Episode 22  wer we talk about Overchurching, so we sey make we compile some of those responses make all of us hear and learn together....  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionNathaniel Bassey 

    S3 E23: Widows

    Play Episode Listen Later Aug 26, 2022 36:43


    #SabiNation, today, we sey make we remind oursef about the widows around us, their challenges and how we all fit help in our own way....  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziGuest: Teju  JaiyesimiTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production**Photo by Alex Green on Pexel

    S3 E22: Overchurching

    Play Episode Listen Later Aug 18, 2022 34:27


    #SabiNation, today we talk about how to help our children balance dia life wen e com to church matter and real life things. We invite special guest to hep us torchlight di matter intoto....  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziGuest: Pst. Ayo AjiboyePodcast: Gospel in 5minsWebsite: www.ayoajiboye.comTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionNathaniel Bassey

    S3 E21: Pikin na Pikin

    Play Episode Listen Later Aug 5, 2022 56:29


    #SabiNation, imagine sey woman carry belle for 9 months con born thru c-section, den another woman con tell am sey... "yu neva born if yu neva push pikin comout from ur

    S3 E20: Afrobeats with the 's' | Ayo Shonaiya | DJ Abass

    Play Episode Play 60 sec Highlight Listen Later Jul 21, 2022 114:58


    #SabiNation, today the producer of the Ogbonge Netflix Docuseries, AfroBeats: The Backstory, and him enabler

    Claim How Una See Am?

    In order to claim this podcast we'll send an email to with a verification link. Simply click the link and you will be able to edit tags, request a refresh, and other features to take control of your podcast page!

    Claim Cancel