Podcasts about god word

  • 238PODCASTS
  • 2,421EPISODES
  • 32mAVG DURATION
  • 1DAILY NEW EPISODE
  • Jul 21, 2026LATEST

POPULARITY

20192020202120222023202420252026

Categories



Best podcasts about god word

Latest podcast episodes about god word

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Pikin dem mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 21, 2026 29:00


Peer presshure na de pawa wen one pikin get to take make anoda pikin forlow am do watin e dey do. Beta one and bad one dey for dis mata. Today message of Hope say de numba tiree work wen de Holy Spirit dey do bi say e dey guide us for hawa waka.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Family mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 20, 2026 29:00


Eni husband and wife wen want trust for deir marrage must sabi tork to itsh odar make sekrit no dey dey marrage. Today message of Hope say de sekond work wen de Holy Spirit dey do bi say e dey epp us commot sin for hawa life.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Praya - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 19, 2026 29:00


Today praya na for church and kristian dem wen dey for North and for de safety of skool, ticha and pikin for skool. De message of Hope say de fess work wen Holy Spirit dey do for hawa life bi say e dey make us give Jesus hawa life.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Praise - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 18, 2026 29:00


Hawa today praise song for pigin na Fada, we praise you and de sekond song say we go make am bikos God dey hawa side. Today message of Hope say de pipo wen de Holy Spirit dey lead, na dem bi God pikin tru-tru.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Woman dem mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 17, 2026 29:00


Woman wen know and like hinsef and wen ey do watin good for hin bodi na woman wen bi beta woman for komunity. Today message of Hope say de Holy Spirit de epp pesin know Jesus and watin Jesus do wen make us dey fit pray and God dey ansa.

More Than Bread
Sticks & Stones #7 -- Luke 10:38-42 -- The awesome power of God's Words...

More Than Bread

Play Episode Listen Later Jul 16, 2026 19:55


Send me a Text Message!Sometimes we are tempted to think that words are just words. Right? We live in a world with a lot of words. Sometimes it feels like word overload. But is there really such a thing as "just words?" Sticks and stones may break my bones, but words will never hurt me. Remember that schoolyard ditty? We said it to try to convince ourselves that words couldn't hurt us, but we knew it was just a lie. Words can hurt. Words can bring life. Words can reshape a day, a year, even a life. And those are just our words. Think about the potential power of God-Words. God's words created the heavens and the earth. God's words bring healing. The words of Jesus were words of life. When it comes to God, there's no such thing as "just words."

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Family mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 16, 2026 29:00


Make wife dem no join deir husband for bad tin naim bi anoda lesin wen we learn for Adam and Eve stori today. De message of Hope say na de Holy Spirit dey fit make us resembo Jesus wen we go take dey do beta tin wen God like

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 15, 2026 29:00


Some odar tin wen fit make pesin get bress kansa and some sign wen go dey de bodi naim bi today tork. De message of Hope dey tell us de tiree beta work wen de Holy Spirit dey do for hawa life wen we let am enta hawa life.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Pikin dem mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 14, 2026 29:00


De tin wen fit make pikin dey carri tork and no dey respet odar pipo naim bi today mata, Today message of Hope say de Holy Spirit na de Spirit of Truth, e no dey tork lie and eni pesin wen get Holy Spirit no go dey lie.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Family mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 13, 2026 29:00


Trust no just dey happun, e dey take time to build am and na as pesin dey do watin e tork naim dem dey take trust am. Today message of Hope say de Holy Spirit na anoda epper wen God send come after Jesus go so dat e go epp us as Jesus epp us.

Follow Him Ministries Daily Podcast
Morning Prayer (Faithfulness of God; Goodness of God; Words / Thoughts; Healing)

Follow Him Ministries Daily Podcast

Play Episode Listen Later Jul 12, 2026 1:44


Send us Fan MailMorning Prayer (Faithfulness of God; Goodness of God; Hurting; Words / Thoughts; Healing)What joy it is to wake to a new day and the faithfulness of you, O Lord our God. You are faithful in every way, in all things, for all time and eternity. Praise be to you. Praise the Lord. You are a good, good God. You are the Giver of all good gifts. Goodness originates with you, O God, and apart from you there is no good.Father, there are people, near and far, who are hurting in their bodies and in their hearts. We lift them before you and pray that you would meet them at their deepest point of hurt. Comfort them, give them rest, and bring restoration to their hearts, minds, and bodies. May we be personally attentive to their needs as we have opportunity.Heavenly Father, guard our hearts and minds in Christ Jesus. Help us think with our minds and speak with our mouths words that honor you and are helpful to others. May the words of our mouths and the meditations of our hearts be pleasing and acceptable in your sight, O Lord, our Rock and our Redeemer.God, you are our healer. You are healing. We pray for your healing to be upon those who need your touch today, that they may be healed, restored, refreshed, and renewed.We fall before you in wonder, love, and praise, for you are God and there is no other. We pray joyfully and expectantly in the name of Jesus, according to your perfect will, O LORD. Amen.May the Lord bless you and keep you, and make His face to shine upon you and be gracious to you this morning and always.Morning Scripture, Question, PrayerScriptureThere is therefore now no condemnation for those who are in Christ Jesus. Romans 8:1QuestionDo you dispute God's Word by condemning yourself?PrayerLORD, may I not profane the name of Jesus and His finished work on the cross by condemning myself, a born again Christian saved by grace alone through faith alone in Jesus alone. LORD, help me to walk in the truth of my standing before You. In Jesus' name. AmenSing that hymn: (enjoy singing the lines you can remember)"Jesus Is All the World to Me" Thank you for listening, our heart's prayer is for you and I to walk daily with Jesus, our joy and peaceaimingforjesus.comYouTube Channel https://www.youtube.com/@aimingforjesus5346Instagram https://www.instagram.com/aiming_for_jesus/Threads https://www.threads.com/@aiming_for_jesusX https://x.com/AimingForJesusTik Tok https://www.tiktok.com/@aiming.for.jesus

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Praya - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 12, 2026 29:00


Today praya na for all hawa farma dem make God for let deir farm grow well so dat food go dey kontree. De message of Hope dey tell us say de Holy Spirit no bi breeze but na pesinality like God and Jesus

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Praise - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 11, 2026 29:00


Today fess song na make Jesus give us hin kain hat and de sekond song say make we pursue God kindom fess. De message of Hope say to maintain hawa pawa we must kontinue to pray, read hawa bybbo, do watin God tork and tell odar pipo abat Jesus

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Woman dem mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 10, 2026 29:00


God want make we bi like salt for hawa life so dat we go make pipo like beta with hawa karacta and evrytin wen we get Today message of Hope dey tell us as we go take forlow God waka afta we don give Jesus hawa life and we don baptise

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Family mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 9, 2026 29:00


Today lesin we we take from Adam and Eve na say make husband dey cova and protect hin wife wen wahala dey. De message of Hope say God pawa go dey hawa life if we dey do good good tin like Jesus Christ do wen e come dis world.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 8, 2026 29:00


De kain pipo wen fit get bress kansa and de kain test wen pesin fit do make e for kwik know if kansa enta hin bodi nain bi today mata. Today message of Hope say de numba four tin we must do to take get God pawa for hawa life na make we dey go shurch

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Pikin dem mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 7, 2026 29:00


Wen pikin and even old pipo no get respet, wen dem dey tork enihow na rudeness and nain bi today mata. Today message of Hope say wen we praise God, God go give us pawa like Paul and Silas praise God for prison and de prison door open

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Family mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 6, 2026 29:00


Trust, wen bi de strong mind wen pipo dey get for itsh odar na sometin wen sorpose dey for marrage and de way we go take get am naim bi today mata. Today message of Hope say de sekond tin we must get to take get God kain pawa na praya

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Praya - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 5, 2026 29:00


Today praya na for pipo wen dey sick differen kain sikness make God torsh dem make dem well. De message of Hope say pesin wen wan get de pawa wen God dey give must bi pesin wen know God word and e dey do watin God tork.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Praise - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 4, 2026 29:00


Today two songs dey tell us say Jesus wen bi de light for world don make us light so make we let hawa light shine. De message of Hope say God don tell us say darkness go dey but God too don make us light so make we shine make pipo for see Jesus.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Woman dem mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 3, 2026 29:00


Woman wen get God for hin life and wen sabi forlow God waka na happi woman bikos God word naim dey kip hawa life. Today message of Hope say make we win de fite wen devo dey fite us with sin and bad karacta and we go get God white cloth

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Family mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 2, 2026 29:00


Anoda lesin wen we learn from Adam and Eve bi say make woman no give hin husband watin fit kill am and make man sef no just dey forlow hin wife enihow. Today message of Hope say make we no let sin stain hawa white dress wen God give us.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jul 1, 2026 29:00


Watin bress kansa bi and de kain pipo wen go fit get am naim bi today mata. Today message of Hope say God don give us hin white cloth wen bi hin righteousness so make we waka as Enoch forlow God waka and commot bodi for sin.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Pikin dem mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 30, 2026 29:00


Fear na one big tin wen no dey let pipo do watin dem sorpose do wen dem sorpose do de tin so make we commot fear from bodi. Today message of Hope say make we get strong mind, make we believe and trust God and God go epp us as e epp Gideon for bybbo

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Family mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 29, 2026 29:00


Make man no take work wen e no get bikos dem sack am take do sekrit for family. Today message of Hope say make we no let enitin stop us from de good wen we dey do bikos God dey see us and e know how to bless us

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Praya - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 28, 2026 29:00


Today praya na for de komuniti dem wen dey fite demsef and de pikin dem and ticha wen kidnapa carri from Oyo skool De message of Hope say no mata watin we see for dis life make we hold God word and hin hand and make we no give up

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Praise - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 27, 2026 29:00


Today fess song na de hymn "Give me de Bybbo" and de sekond song dey tell us watin God law bi. De message of Hope say pipo wen obey God law dey get plenti yanfu-yanfu blessing wen dem no go fit count.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Woman dem mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 26, 2026 29:00


Woman wen get beta strong fait for hinside God and e sabi carri all hin wahala give God, dat woman go bi happi woman. Today message of Hope na God Law naim dey make devo no fit take sin tie hawa leg and hand bikos who obey de law no dey go prison

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Pikin dem mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 23, 2026 29:00


Today mata konsign pesin wen sorpose do sometin and e no do de tin de time wen e sorpose do am. De message of Hope say God law dey bifor God write am give Moses, bikos na whey law dey we dey see sin and sin dey bifor dem born Moses.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Family mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 22, 2026 29:00


Anoda sekrit wen family dey get na wen pesin rape girl pikin for de family bikos rape dey spoil pesin name. Today message of Hope say God give us mani law but de ogbonge one and de 10 commandment wen God take hin own finga write.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Praya - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 21, 2026 29:00


Today praya na for hawa pikin dem make God for kip dem and make dem no die premashure die. De message of Hope dey tell us say God law wen bi de ten commandment na sometin wen all of us sorpose dey obey if we tru-tru love God

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Woman dem mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 19, 2026 29:00


Woman wen sabi commot vexnation for mind and e dey forgive na woman wen go bi happi woman. Today message of God say God want make we faithful hinside all de wahala wen we dey bikos Jesus go give us crown wen e come.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Family mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 18, 2026 29:00


Make woman marray man wen put Gd word for hin hat, wen carri Jesus mata for head and wen no dey forlow hin kulshure and tradishun De message of Hope say wen we faitful if wen devo kill us bikos of hawa fait God go give us crown wen Jesus come again.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 17, 2026 29:00


De kain tin wen fit make pesin get sor for hinside hin belle and watin pesin fit do for de mata naim bi today tork Today message of Hope say wen hawa eye see beta wahala make we rememba say Jesus sef see wahala and evry wahala get de day e go end

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Pikin dem mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 16, 2026 29:00


Anoda bad tin for dis exam mata na wen one pesin take anoda pesin name take write exam and dis one fit make pesin go prison. Today message of Hope say wen wahala full hawa life make we know say na devo dey wan scatar hawa fait so make we no gree for devo.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Family mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 15, 2026 29:00


Anoda sekrit wen family dey get na sikness for de family but dis kain sekirt no good bikos e fit bring plenti wahala come de family. Today message of Hope say wen we dey for wahala make we rememba say God no dey forget hin pipo and e go save we.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Praya - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 14, 2026 29:00


Today praya na for hawa pikin make God for epp dem choose well well so dat deir life go beta tomoro. De message of Hope dey tell us watin we go do wen wahala put us for tight korna and de pipo for Symarna na hawa exampo.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Praise - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 13, 2026 29:00


Today fess song say de bad tin dem wen happun for hawa life dey epp us know God and de sekond song say make we trust God. De message of Hope say we must pray bikos na praya we take dey forlow God tork and na fait dey make hawa praya work

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Family mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 11, 2026 29:00


De tin wen man know abat marrage naim e go take make hin marrage work so woman musto know watin man know abat marrage bifor e marray am. Today message of Hope say de kain wahala wen dey try hawa fait naim de make hawa fait strong

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 10, 2026 29:00


De sikness wen de make de bone wen dey hawa sholda, knee de pain and watin we go do wen we no go get de pain naim bi today mata. Today message of Hope say wen we get de fait wen dey make God happi, we go bi pipo wen go win for life

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Family mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 8, 2026 29:00


One sekrit wen family dey kip na wen de marrage of pipo for deir family scatar and dem dey do dis one bikos of shame. Today message of Hope say pipo wen no get fait no go fit make God happi and hawa fit dey show wen we do watin God tork.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Praya - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 7, 2026 29:00


Today praya na for hawa police dem, make God torsh deir hat and change dem so dem go stop to kill kontree pipo enihow. De message of Hope say na only fait we go fit take forlow God waka and hawa fait must show for hawa life.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Woman dem mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 5, 2026 29:00


Woman pikin from de dey de woman bon na pesin wen dey make woman happi and evry woman go train hin pikin well make de pikin fit make am happi wen e old. Today message of Hope say wen we get church or pipo wen dey kill pipo

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Family mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 4, 2026 29:00


Anoda tin wen woman sorpose see for de man wen e wan marray wen e go take know say de man go bi beta husband naim bi today mata. Today message of Hope say church or pesin wen no dey forlow God word but dey do watin no day God word na ashawo for God eye.

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

Play Episode Listen Later Jun 3, 2026 29:00


Today sikness na tifod feva wen de escot malaria, watin e bi and how we go take manage naim bi today mata. De message of Hope say eni church wen dey change God Law and eni pesin wen no dey obey God law don drink de wine wen bi abominashun

Tucker Presbyterian Church Sermons
John 14-16 Various Verses - The Spirit of Truth who Leads Us in Righteousness (Rev. Erik Veerman)

Tucker Presbyterian Church Sermons

Play Episode Listen Later May 25, 2026 31:31


The Spirit of Truth Who Leads Us in Righteousness - John 14:15-17, 25-27; John 15:26-27; John 16:4-15 Please turn in your Bibles to John 14. You can find that on page 1071. Before we read, let me remind you of a couple things and explain why we're jumping ahead to chapter 14. Last week, we finished up John 5. If you remember, chapter 5 was about the Jewish leaders accusing Jesus of equating himself with God. Jesus responded by affirming that, yes, he was indeed equal with the Father. In the middle of chapter 5, Jesus made a very clear declaration that he shares the glory and power of the Father because he and the Father are one. Well, today, I thought we would do something a little different. Since we just considered God the Father and the Son, I thought we would round that out by considering the Holy Spirit. We're going to stay in the Gospel of John, but look at selected passages from chapters 14-16. Next week, we'll return to chapter 6 So, if you would, turn to John 14 and we'll begin with verses 15-17. Reading John 14:15-17, 25-27; John 15:26-27; John 16:4-15 Prayer “Who is the Holy Spirit and what is his role in your life?” That question stumped me. I was a High school senior at the time. And I was applying to a Christian college. That question about the Holy Spirit was on the admissions application, but I didn't know how to answer it. Yes, I had grown up in the church, and yes, I was a believer in Jesus. Our church, although a faithful church, was light on teaching and discipleship or maybe I just wasn't paying attention. “Who is the Holy Spirit?” I didn't know. Maybe that's you… if I asked you to tell me about the Holy Spirit, would you know where to begin? If not, you're not alone. Of all the doctrines about God, the area of weakest understanding is the Holy Spirit. In a recent study from Lifeway Research, 28% of Christians in the United States believe the Spirit is divine but not equal to God the Father and the Son. Another 21% were unsure. In a second question, 56% believed the Spirit of God to be a force but not a divine person. You know, when it comes to God, we can conceptualize God as a Father… we can comprehend Jesus in his human nature, and through Jesus' testimony and ministry, we can understand that he is fully God. But it's harder to understand the Holy Spirit. My hope is that by the end of this sermon... We would each more fully grasp… Who the Holy Spirit is, what role he performs, and how we benefit from and receive him. Who, what, and how. But even beyond these important questions about the Holy Spirit and the benefits we have in him… I also hope that we would each feel and sense his convincing and convicting work in our hearts and minds. That's my prayer. As we begin, let me summarize Jesus' teaching about His Spirit… this way: (1) The eternal Spirit of God, (2) who speaks truth and conviction as God, (3) dwells in those who know God, because they have received his grace by faith in Christ. There are three points there. Let me say that again if you are taking notes... (1) The eternal Spirit of God, (2) who speaks truth and conviction as God, and (3) dwells in those who know God, because they have received his grace by faith in Christ. 1. The eternal Spirit of God… answering the WHO 2. who speaks truth and conviction as God… answering the WHAT 3. dwells in those who know God, because they have received his grace by faith in Christ. the HOW. And just to be sure… These verses on the Holy Spirit are not exhaustive… they are just a few of the many Biblical texts. All throughout the Scriptures we learn about the Spirit of God. ·      In the book of Acts… The Holy Spirit is given and he leads the early church. ·      We learn of his work in and through believers through the apostles Paul and Peter and others. ·      In Genesis 1, we learn that the Spirit of God was hovering over the waters… ·      Furthermore, the Old Testament Feast of Tabernacles… was given as a festival by God to teach about salvation and God's grace in the giving of His Spirit. ·      The prophets also spoke of God's Spirit… ·      And all throughout the Scriptures… we're promised to have “rivers of living waters” flowing forth from us… through the work of God's Holy Spirit. We can't cover all of that, but Jesus' teaching on the Holy Spirit in John's Gospel is very helpful. It's very clear and very foundational. So let's dive in. (1) The eternal Spirit of God So again, #1, The eternal Spirit of God. In the verses we read, Jesus calls God's Spirit by many names. He's called “the Helper” which means advocate. Jesus also names him the “Spirit of Truth” several times … Jesus calls him the “Holy Spirit.” That title is used throughout the New Testament. But the most common New Testament name is just “the Spirit.” Referring to God's Spirit. And from these verses… one thing we see over and over… is that the Holy Spirit is sent from both God the Father and from God the Son. Let me highlight some verses: ·      Chapter 14:16 – “The Father will give you the Helper” ·      and 14:26 “The Father will send [him] in my name” ·      Chapter 15:26, Jesus said, “I will send you from the Father… the Spirit of truth. Who proceeds from the Father.” ·      And again, in chapter 16, Jesus said again, “I will send him to you” We'll be reciting the Nicene creed in a little bit. It summarizes what we believe the Bible teaches about God… And regarding the Holy Spirit, it says He “proceeds from the Father and the Son.” That's helpful… it's a good summary of what these and other verses teach. The Holy Spirit “proceeds from” both the Father and the Son. The Spirit, therefore, has the full authority of God because he is God. He proceeds from God. He's unified with God the Father and God the Son. Furthermore, we learn here that the Holy Spirit is eternal. We get a glimpse of his eternal nature in chapter 14 verse 16… he's given to us forever. He will be with us for all time into heaven. And as we look to eternity past, as I briefly mentioned from Genesis 1, the Holy Spirit has always existed. Jesus teaches that not only is he, himself, fully God… but he teaches that the Holy Spirit is also God. Remember what we considered two weeks ago from John 5? Our God is one God, three persons, same in substance, equal in power and glory. Well, these verses affirm that for the Holy Spirit. We call God a triune God - a Trinity - 3 in 1. All three persons of God work in union one with one another; the Father, the Son, and the Spirit… and they share the same substance and power and glory. That's why in John 16 verse 14… Jesus says of the Holy Spirit that “he will glorify me.” That's because each divine person of the Trinity exalts one another as God. So, to summarize point #1 - the Holy Spirit is the eternal Spirit of God… fully God, forever existing, with all the knowledge, wisdom, glory, power, and authority of God. (2) who speaks truth and conviction as God # 2… He speaks truth and conviction as God. We're on to the what question. What role does the Spirit fulfill? What do the Scriptures teach that the Holy Spirit accomplishes? Well, first, the very titles that Jesus uses for the Spirit reveal his role. Jesus calls the Holy Spirit the “Helper.” In our reading, we heard that four times…. the English doesn't really capture the breadth of the concept here. Really “helper” in Greek comes with the sense of being a counsellor or an advocate. You know, someone who represents you, who is for you, like in a legal setting. He guides you and he speaks to you and is for you. Jesus also calls the Spirit, the “Spirit of Truth.” That is in our verses three times. What is this Counsellor counselling us about? Well, he counsels us on the truth. He counsels us on God's truth. His Word. Throughout these verses, over and over, we're given a very clear understanding of what truth the Holy Spirit speaks. Look down at chapter 14 verse 26. Jesus says, “he will teach you all things AND bring remembrance all that I have said” Now keep that in mind and go one chapter ahead to chapter 15, verse 26. The very end of the sentence, there… Jesus says of the Spirit “he will bear witness about me.” So, the Holy Spirit is revealing Christ and his testimony. Chapter 16 is similar. Verse 13 it says, “he will guide you in all the truth” and then “He will declare to you the things that are to come” This is the role of the Holy Spirit… to speak God's truth, to enlighten our minds, to bear witness about Jesus' work… All the things about Jesus… You know, his life, his teaching, his redemption, and our future hope in him to come. The Spirit declares all this to us. He testifies to us the truth of God's Word. You see, all those things are found in God's Word. It is the Holy Spirit who reveals God Word to us. Really, God's Word and Spirit go hand and hand. They are inseparable. We're given a beautiful image of this in Ezekiel chapter 37. God gave Ezekiel a vision. In a dream, God showed Ezekiel a valley full of dead dry bones. But as God's Word went forth… God breathed his breath onto those dry bones. His breath is his Spirit - same word. And through the ministry of the Word being spoken by the prophet and God's Spirit being given… the valley of dry bones began to rattle... And then the bones came together. God gave new life to the bones. A vast army of God's people was resurrected through the work of God's Word and His Spirit… together. Friends, none of us can know and believe this Word without the work of the Holy Spirit. We're ignorant and sinful, we're dead dry bones…. We're unable to know God and nor believe in him by ourselves. But God has given us a great gift… the Spirit of Truth. Furthermore, the Holy Spirit does more than just speak God's word to us. He also convicts our hearts and minds. Look now at chapter 16 verse 8… it says, “He will convict the world concerning sin, and righteousness, and judgment” Verses 9-11 then elaborate on that. We're not capable of seeing our sin and our blindness. And what the Spirit does in our lives is that he persuade us in three ways. He brings conviction of sin. He brings conviction of righteousness. And he brings conviction of judgment. “Conviction” here means to convince. To bring to light. To see yourself and your need for God and his salvation.  Let me say it this way… conviction is the Holy Spirit applying his truth to your heart in your situation. He shows you your condition and he enables you to respond. And it's more than just knowing what is right and wrong. It's also seeing your own depravity and your failure to live up to God's standard. God's Spirit brings that conviction… When you are filled with the Holy Spirit, he enlightens your mind to see your sin and to repent of it. And that's related to the second conviction… the conviction of righteousness. You see, the Holy Spirit also reveals to you God's standard of holiness and goodness. He prompts you to not only repent of your sin, but to pursue the goodness and righteousness that God calls you to in his Word. Do you see the two sides of it? Not only conviction of your sin, but a conviction to pursue holiness. And the third conviction is conviction of judgment. You see, it is more than just knowing your sin and seeing the path to holiness. It is realizing the judgment of God upon sin and the devil. It's a recognition that God has been at work throughout history to bring redemption from that judgment through Christ. Truly, without this conviction of sin, righteousness, and judgment… our hearts and minds would remain blind. We would not be able to see our sin or our situation, nor how to respond. But God has revealed his truth and is applying it in our hearts and minds. So, to summarize point #2… The Spirit of God, the Holy Spirit, speaks the truth of God, through His Word. He reveals God's redemption in Christ and he brings conviction. He convicts us of sin. He points us to the righteousness of God. And he shows us the judgment and hope of God in Christ. 3.) dwells in those who know God, because they have received his grace by faith in Christ So, here's where we are … #1 The eternal Spirit of God - the who. #2 He speaks truth and conviction as God - the what. And that brings us to #3… he dwells in those who know God, because they have received his grace by faith in Christ. This is the how question. How does God do this? How does he dwell in us?  Well, it's a mystery… ok, let me close in prayer. I'm just kidding. It is a mystery, but we can't leave it at that. Look with me at John chapter 14, the end of verse 17. Look at it. John 14:17 “You know him, for he dwells with you and will be in you.” Do you see that? Notice the two prepositions … “with” and “in.” “He dwells with you and will be in you” Have you ever seen one of the Pixar movies called “Inside out?” There are two movies. Maybe some of the kids have seen them. Well, in the first movie, a young girl named Riley was dealing with all of her emotions after her family moved across the country. And we're brought to the headquarters of her mind… In her head, there's a command center with knobs and levers and buttons. It's where Riley's emotions lived. They're represented by different characters. Joy, sadness, anger, fear, and despair. And of course, they all want control… Well, at one point, Sadness and Joy were arguing… and they accidentally knocked over some of Riley's memory blocks. But as they scramble to retrieve them, Sadness and Joy got sucked like a vacuum out of the headquarters of Riley's mind. Well, that causes Anger and Despair to take over. Because of it, Riley was left in a state of apathy. I won't tell you what happens. You'll have to see it. It's a good movie, helpful in many ways… It's a picture of how we struggle with sin and emotions on the inside. But one thing is apparent. Riley is missing something. Riley is not in control. Her emotions are battling it out. If I can relate this to the Holy Spirit… What the Spirit does is enter into the headquarters of our hearts and minds. He speaks to our thoughts, and our emotions, and our desires, and our passions. Our sinful tendencies don't go away, but as we fill our mind with God's Word, the Holy Spirit takes that and guides us and speaks to us. He guides us in all the ways that we discussed… in truth and conviction. So, when you are on the precipice of sin or when you are struggling with unbelief about one of God's promises, God's Spirit prompts you. For example, maybe a family member or co-worker has said something unkind… and you're tempted to become angry. But then, you're prompted by the Holy Spirit… “Man's anger does not bring about the righteousness that God requires.” James 1. Or it's late at night, you have your phone with you and lustful thoughts come to mind. You're struggling with temptation… but you also have the Spirit's leading. He brings to mind Jesus' word. “if anyone looks at a woman with lustful thoughts he has already committed adultery in his heart” or the corollary “if anyone looks at a man in that way” Will you listen to the Spirit within you in those moments when he prompts you? Or maybe you feel the weight of physical pain, or grief, or discouragement. If so, let the Holy Spirit bring to mind the truth and hope of Christ. That is, what he's accomplished for you on the cross and in the resurrection… and the hope he gives. We would be here for days to unpack all the ways the Spirit prompts, guides, encourages, and convicts us. And to be clear, the Holy Spirit is not like a professional counsellor that you meet with every so often. He does not have office hours nor only occasionally speaks into your life. No, if you believe by faith in Christ, God's Spirit is with you and is in you. He's given you a new heart. He's enlightened your mind. He has applied the work of Christ to you, that you may receive and rest upon Christ alone for salvation. And in that salvation, the Holy Spirit has united you to Christ. You are ingrafted into Christ. The Spirit of God dwells within you. Sinclair Ferguson, you know, pastor and theologian, says it this way, “…to have the Spirit is to have Christ; to have Christ is to have the Spirit. Not to have the Spirit of Christ is to lack Christ. To have the Spirit of Christ is to be indwelt by Christ.” If you are in Christ, you have the Holy Spirit in you. Now, there's a lot more that could be said. When we get to John 15, in particular, we'll consider our union with Christ and the indwelling of the Holy Spirit in us. As Jesus said, he is the vine and we are the branches. That will be a few months out. Here's the summary: The eternal Spirit of God, who speaks truth and conviction as God, will dwell with you and in you, ifyou have received the grace of Christ by faith in him. Conclusion Back to the opening question: “Who is the Holy Spirit and what is his role in your life?” Honestly, I don't even remember what I wrote on my college application. This was before the internet, by the way, so I couldn't research online. But I did call a friend in another state who was also applying and all I remember is that he was a great help. And the school did accept me. But how would you answer that? Well, if I had to answer that question today, here's what I'd say: The Holy Spirit is one of three Persons of the Trinity. He is the same in substance and equal in power and glory with the Father and the Son. He is eternal and unchangeable having proceeded from the Father and the Son. And he is the one who applies the salvation of Christ in the hearts and minds of God's children. He unites us to Christ by faith. The Holy Spirit furthermore speaks the truth of God Word to us. He brings conviction of sin and causes us to repent and renew our trust in God and in the Gospel. In moments of temptation, he reminds us of God's promises and reminds us of Jesus ministry of reconciliation and his righteousness. The Holy Spirit sanctifies us in truth. He reveals that we are God's and assures us of salvation in Christ. He is not some mystical force, but as God and as a person of the Godhead, he possesses God's nature as a loving, just God, who knows us, his creatures… and speaks to us through his Word… We need God's assurances and his conviction, and we need to know and believe in our Savior, Jesus Christ. I would furthermore add by saying that when I find myself overwhelmed by situations or being tempted, I seek to listen to his convicting voice within… who brings to mind his Word, which he inspired… and who reminds me of the cross and my forgiveness in Jesus. The Spirit of Truth is my Helper and he will be with me forever. May God, through the Holy Spirit, assure and bless us in Christ. May he mature us in our understanding of him and may he lead us in righteousness and truth. Amen

Bill Winston Video Podcast
Wear The Armor of GOD - WORD Power Your Identity

Bill Winston Video Podcast

Play Episode Listen Later Apr 19, 2026 28:30


Faith Academy Podcast
015| THE FIRSTFRUIT RESURRECTION| SUNDAY CELEBRATION SERVICE|

Faith Academy Podcast

Play Episode Listen Later Apr 11, 2026 54:33


Sermon Notes: The Firstfruit Resurrection Preacher: Rev. Dr. Ebenezer Okronipa Scripture Focus: 1 Corinthians 15:20-23 I. Introduction: The Uniqueness of Christ's Resurrection The Definitive Event: The resurrection is the single event that sets Jesus Christ above every historical or religious figure. Fulfilled Prophecy: Unlike other leaders who died and remained in the grave, Jesus predicted His death and His return to life, bringing salvation to humanity. The Consummation of Promises: Jesus is the fulfillment of every promise God ever made to man; He is the "one single heart desire" and vision of God. II. The Scriptural Basis (1 Corinthians 15:20-23) The Firstfruit: Christ has risen from the dead and become the "firstfruits" of those who have fallen asleep (died in faith). The Two Adams: * Through one man (Adam), death entered the world. Through another man (Christ), the resurrection from the dead came to all. Life in Him: "For as in Adam all die, even so in Christ all shall be made alive." III. Finding Your Identity in the Word Moving Beyond Application: Many Christians have weak faith because they try to apply the Word to their lives rather than seeing themselves in the Word. Living Expressions: We are called to be "living expressions" of the Word of God—Word in motion and power in action. Subjective Understanding: We must lose our "objectivity" toward life and subject our understanding entirely to what God has said. Breaking Lineages: When you find yourself in the Scriptures, you are no longer a victim of generational curses or bloodline patterns; your bloodline is now defined by Christ. IV. The Threefold Revelation of Jesus To have strong faith, one must understand Jesus in three specific roles: The King: The sovereign ruler. The Savior (Messiah): The one who delivers. The Lamb of God: The sacrifice who takes away the sins of the entire world (including the media and unbelievers), not just Christians. V. The Reality of the Resurrection The Scrutiny: As a "Lamb without blemish," Jesus' life was questioned and scrutinized by man, yet He died sinless for the sake of sinners. The Victory in Hell: After His physical death, Jesus' soul entered Hell to defeat Satan and take the keys of death and Hades (Revelation 1:18). The Power of an Endless Life: * Other resurrections (like Lazarus) were returns to a mortal life that would eventually end again. Christ's resurrection introduced a "new kind of life"—Zoe, which is eternal, incorruptible, and undying. VI. Practical Application: Living the Resurrection Life No Fear of Death: Because Jesus holds the keys, a Christian should not fear death. It is not an end, but a transition to being present with the Lord. Authority Over Sickness and Poverty: Resurrection life (immortality) is at work in our spirits now. We can use this "on-diability" to combat cancer, diabetes, and lack, as these are expressions of mortality and decay. The Witness of the Spirit: Even though we did not see the empty tomb physically, the Holy Spirit reveals the truth of the resurrection to our hearts, creating a transformation more powerful than physical sight. Core Message: "Everything that is supposed to be the foundation of our faith and the foundation of our hope is already outlined in the Bible... our story has already been written."

1000 Hours Outsides podcast
1KHO 759: When Worry Stops Running the Show | Addison Bevere, Words With God

1000 Hours Outsides podcast

Play Episode Listen Later Apr 5, 2026 60:09


Releasing on Easter day, this conversation with Addison Bevere meets us right in the tension so many of us are living in where we are overwhelmed, overthinking, and worn down from trying to hold everything together. Addison shares his own story of burnout, insomnia, and the unraveling that comes when life is driven by control. He offers a compelling invitation into a different way of living marked by surrender, presence, and a restored connection with God as Father. Together, we explore why prayer often feels ineffective, what it actually is meant to be, and how shifting our attention can move us out of anxiety and into something steadier and more life-giving. LINKS: Words with God Words with God Prayer Journal https://messengerx.com https://rediscoverprayer.com Learn more about your ad choices. Visit megaphone.fm/adchoices

Father Simon Says
The Gymnasium of the Soul - Father Simon Says - April 1, 2026

Father Simon Says

Play Episode Listen Later Apr 1, 2026 48:53


Check out this great show from April 13, 2022 Mt 26:14-25 How could Judas abandon Jesus? Letters Daniel asks about a bruised reed Ana Maria writes in about Jesus exposing Judas as betrayer Listener asks about the vengeance of God Word of the Day: You said so Callers What is the meaning of the word GOD when in all caps as opposed to just 'God' in the Bible. Also how about lower case 'lord' Could there be reversed transubstantiation? How do we know that Jesus was in the cistern the whole night, when that's not mentioned in the Bible How do we deal with questions from Protestants? Comment: What Judas did had to happen or there wouldn't be salvation; is that wrong? Prayer to St. Michael, and say 'cast unto hell Satan'. wouldn't be better to pray for Satan or is he a lost cause?